Students for Nigeria storm Abuja di capital to demand make di federal goment reopen school.
Dem say why goment go open market, church and oda business but dem no wan open school.
Di students wey waka go di ministry of Education say next, dem go block di Lagos and Abuja International Airports if goment no open schools next week.
Source BBC pidgin